Police by Kizz Daniel (Angelique Kidjo, Johnny)
, &

Police by Kizz Daniel (Angelique Kidjo, Johnny)

Police by Kizz Daniel (Angelique Kidjo, Johnny)

Police by Kizz Daniel Lyrics

Ooh ooh ahh ahh
Ooh ooh ahh ahh

On a Sunday morning
She won do something
I wan go church o
On a Monday morning
I won do something
She wan go work o

Abena abena
Abena no move this way
Abena ahhhh
Police ehh
Police ehh
Police

She don thief my heart dey go
Police
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go
Yeboooo

Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense

Friday morning
She want attention
I wan do yoga
On a Friday night
When I want attention
She want to roll out

Abena abena
Abena no move this way
Abena ahhhh
Police ehh
Police ehh
Police

She don thief my heart dey go
Police
Police ehh
Police
She don thief my heart dey go

Will you marry me my baby
If money no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense
Will you marry me my baby
If body no dey
Alajumoke, Alajumoke
Baba nla nonsense

Egbe ɖe yě fɔn
Yě jlo nan dɔ xo
Nyɛ jlo nan gbɔjɛ lá
O zanmɛ nu mǐ nan hɛn mǐɖe ɔɔ
Yě jlo nan ɖuwe lá

Abena
Abena
Abena no move this way
Abena ahh
Police

More Nigerian Music Free Download

Watch Police by Kizz DanielOn YouTube

Comment

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Prove your humanity: 3   +   4   =